Twerk for your husband – Okowa’s aide tells women

As part of ways to add flavor to marriages, women have been urged to learn the act of ‘twerking’ for their husbands.

This advice was given by Governor Ifeanyi Okowa’s aide. In a post on Facebook, Ossai Ovie Success noted that performing such dance is one of the ways of not being a boring wife.

He wrote: “Twerk for your husband. Don’t be a boring wife”.

Reacting to the post, some women made the following comments:

Chegwe Grace – Who nor come fit twerk nkor ??

Sarah Magbaja Ohworode – 😄😄 you make remember when I just born my last baby, after three months I com decide to give oga I com dey form romantic, I com start twerking the next thing I hear na kpa for my waist. I come dey shout mummy instead of me to shout person name wen cause am. Me mother of all nation, oga get to wait for another month. Since then twerking spirit disappear.

Johnpaula Mgbodo – 😂🤣🤣🤣 na me be that apart from twerking sef, dance some kind funny dance for him….or do some crazy stuffs for him….no matter how sad or tired he is trust me he will cheer up.

Ducil Godwin Eshenake – 🤣🤣🤣 UNA NO GO KILL US, WHAT IF U ARE MARRIED TO A MAN OF GOD SHOULD WE STILL TWERK?

Oma DukeLicia – My husband is a G.O, me na Mummy G.O, how do you expect me to do that, Holy Spirit will leave my body and go, no way.

Ireti Esegoro – Even though I nor sabi dance, I still dey give hubby some mumu dance step. Bros go just dey laugh me but I nor send.

Subscribe to our newsletter for latest news and updates. You can disable anytime.